- 歌詞
- アルバムリスト
- 歌手の紹介
Darey( Dare Art Alade )
-
Sweet Mother
Prince Nico Mbarga Rest in peace baba
Sweet mother, I no go forget you For this suffer wey you suffer for me ei Sweet mother, I no go forget you For this suffer wey you suffer for me ei O boy! No be small cry I dey cry oh Na so my mama just (Na so my mama just) When I dey cry, my mother go carry me, She go say my pikin wetin you dey cry o yo Stop stop, stop stop, stop stop make you no cry again oh Make you no cry, dry your eyes
Oya make we go sleep na When I want sleep, my mother go pet me She go lie me well well for bed oh She cover me cloth, say make you sleep Sleep sleep my pikin oh Olo lo lo lo lo chei O boy! See as hungry dey wire me na eh When I dey hungry, my mother go run up and down She dey find me something wey I go tchop oh
Sweet mother ahah, sweet mother oh ewo Na so my mama just sweet like tom tom When I dey sick, もっと沢山の歌詞は ※ Mojim.com My mother go cry cry cry She go say instead when I go die, make she die oh She go beg God, 'God help me, God help me, my pikin oh' Ahh egwo de ai kimo kimo kimo If I no sleep, my mother no go sleep If I no chop, my mother no go tchop She no dey tire, Sweet mother I no go forget this suffer wey you suffer for me Sweet mother, éé sweet mother oo eh oh No be small suffer she suffer You fit get another wife, you fit get another husband But you no fit get another mother Lai lai no oh jor oh
Guitar boy abeg one more time Oya everybody lets sing along now
Sweet mother, I no go forget you For this suffer wey you suffer for me ei Sweet mother, I no go forget you For this suffer wey you suffer for me ei
Stop stop, stop stop, stop stop make you no cry again oh
Its donjazzy again
-
|