- 歌詞
- アルバムリスト
- 歌手の紹介
Duncan Mighty
-
Dance For Me Ft Sandazblack
make you ehhh make you payapaya party just dey hala hala chikalas dem dey woromaya gbedu no go sara sara everybody dance ah for me make you dance ah for me everybody dance ah for me form dey Port Harcourt! Ghana! Ive never seen a girl wey fine pass you every time you pass for road na war every other girl for that road must bow you too fine ehh I must try to make my name paya paya so anywhere you see Duncan Mighty tell am say wene meka meka weh wene o wene o wene o もっと沢山の歌詞は ※ Mojim.com chai. chineke me manu chim o wu eh wene o wene o wene ohhh make you payapaya party just dey hala hala chikalas dem dey woromaya(manu chim o wu eh) gbedu no go sara sara everybody dance ah for me make you dance ah for me everybody dance ah for me form dey form dey Lagos! Port Harcourt! Africa! mempini mempini mempini da iwiala weh iwiala weh (akwaaba, Ghana akwaaba) wene o wene o wene o
-
|